-Advertisement-
-Advertisement-

According to Instagram’s notorious blogger “gistloverblog,” several followers have sent him direct messages accusing nollywood starlet Bidemi Kosoko of committing visa fraud.

-Advertisement-

”We never finish Debbie matter Bidemi husband matter don find way enter,Shebi una see wetin I dey talk, na everyday this guy dey owe, na almost everytime them dey tag me to him post say he dupe them , it’s either he lies to them he is a prophet or he want to help them secure visa, one of those two, he will collect money and that’s it, make una no tag me again ooo, because we dey warn all these yeyebrities girl, them no dey answer, if guys don flash them small money them don fall yakata, if wahala come happen una go come dey tag me, shey enshiere ni????????????????Bidemi the photo wey you post for birthday them don use am call Dani olora out oo, Daniel Bankole funra Ra eh, idan gangan, wo make una lemme ooo, GLB NATION Good Morning oo, how una night ???

-Advertisement-
-Advertisement-
-Advertisement-