-Advertisement-
-Advertisement-

Information Reaching Gossipinfo Is that Yomi Fabiyi Finally Move Out of His House Leaving the wife and the kids along…

-Advertisement-

According to a Faceless Blogger Gistlover He Make the shocking Revelation Today that Nollywood Actor Yomi Fabiyi Could not Withstand the Pressure given to him by his wife.

-Advertisement-

The blogger Wrote on his Verify Handle;

Get Instantly Update By:  Joining Our Whatapps and Telegram Channel 

 

 

Actor Yomi Fabiyi marriage folds up for the 3rd time🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️Hello tueh tueh , if I talk them no go allow me talk ooo, gisltover Na lie , yen yen yen , they still posted each other , this blog is toxic, yen yen yen, toxic kee una papa there 😏😏😏😏😏Well, Yomi don finally pack out of the house for him wife oooo, them don drag each other to court ooooo, I talk am that Dey una no allow me talk, even the wife swear for me , now oro tani ki baba Na gbo, Oba loma pari eh ooo(talk wey we say make Oba no hear, Na Oba go settle am), where I for know say he don red say the babe no fit endure again Na when I see her for comment section, what’s goin on here, Na Yomi Ikebe super wife be this keh, I know say the matter don red , I sha waka pass , as the matter come serious naso she land inside my dm ooo😏😏😏😏shey kosi,wetin happen again , shebi you and your husband don abuse me , naso she begin cry say yomi don pack comot for house come drag am go court again , Dear Yomi you are not what you preach , young girls will come to you to act instead Na prick you go Dey offer them , it’s safe to say Yomi practices s.ex for roles , because this grace girl was his student , before we know it oga knack am belle , Na wetin cause fight between mo Bimpe and Yomi till today be that 😂😂😂yomi prick no Dey stay one place , in as much as I no support the wife too because Na wetin she find she see, yomi should stop intimidating her with court , abi make I no put mouth GLB Nation?? Because Na like this we put mout for precious matter before she go back to Dey play love with FFk (anywhere belle face Na front 😂😂😂) Dear Yomi stop knacking all the girls under you and be doing yeye activist online , take your prick, i come in peace ( swipe to read All evidence attached) Igo orobo oni bawa ooo

Gossipinfo Celebrities News Recalled That Nigerian actor Yomi Fabiyi has reacted to his marriage crisis rumor, saying, the syndicate mostly within the movie industry, formerly in the movie industry, few in diaspora, is behind his marriage crisis leaked story.

Gossipinfo reported earlier that Yomi Fabiyi’s wife Yomi Fabiyi’s wife calls him out on social media a few moments back. she took to her Instastory and wrote:

She wrote, “Yomi don’t push me o @realyomifabiyi”.

In another post: she wrote,

“If you don’t want God to punish you @realyomifabiyi”.

Responding to the viral reports of his crashed marriage, actor Yomi Fabiyi posted a photo of himself and three-month-old son with the caption:

-Advertisement-
-Advertisement-
-Advertisement-