-Advertisement-
-Advertisement-

Destiny Etiko, a Nollywood actress, has been dragged into the nasty separation of her colleague Nkechi Blessing and Opeyemi Falegan.

-Advertisement-

Nkechi Blessing is allegedly dating Omoluabi, the owner of the Real Estate company with which she inked an ambassadorial arrangement a few months ago, according to Instagram blogger Gistlovers.

-Advertisement-

Gistlovers also claimed that despite her connection with Opeyemi Falegan, Nkechi Blessing has been breaking into people’s houses and kidnapping their boyfriends.

Get Instantly Update By:  Joining Our Whatapps and Telegram Channel 

 

 

Following Nkechi Blessing’s denial of the allegations on Instagram, the blogger confirmed that Nkechi Blessing is dating Omoluabi, referencing Destiny Etiko’s denial of a man she was romantically involved with before images surfaced online.

The post reads: All of una wey dey come my DM dey beg for Nkechi, abeg make everybody getat ooo, when she was cursing me, una stop am??? forget fake tears ooo, Nkechi is dating Omoluabi, she be actress so all those tears an scene one una forget Destiny Etiko wey use her mama swear say she never see man when I talk wey I talk that time, small picture begin fly up and down. Na their work, pretence, leave people’s husband alone, it’s that simple, I come in peace.

Nkechi dey sweat under Ac werey don Dey cry before proper cry come , olobo Yalumo ooooo, Awon eyan hard work, my darling of them ask you say, ta lon bo lowo, tell them say Na GLB bi, onikuure with that your PUNA wey you take Dey scatter everywhere, stay away from peoples home, you say No,

Nkechi aja loma je oku eh, oni sha nkan to say je, the lesbian wey you do for houdegbe university then wey make them pursue your mama, bring it on, Na me you wan take open eye, I never call name your mama don dey sweat . I love to see this mehn, pikin wey talk say she no go leave people husband, herself no go get rest, ki iyalaya ponri ponri baba eh ma woju ooo, GLB Lon ki lowo, won ni ri oku eh sha, BRING IT ON. Nkechi Omo Iya Nkechi for abule egba, BRING IT ON MY DIA, we live here meanwhile for another live video Biko, i nor know why you end that one, I enjoy am d!e

As expected, many netizens reacted;

itz_sharon_jay wrote: Destiny Dey sleep bottle knack am 

queen_java wrote: Destiny don collect bullet like this

kvng_agozie wrote: Ahhh. Stray bullet just meet destiny from no where

funkifythrift wrote: Na that people husband dey sweet dem pass ooo,set awon BOOSTER, they go come dey shout my sweat awon Oni hatdwork isonu

-Advertisement-
-Advertisement-
-Advertisement-