-Advertisement-
-Advertisement-

Mercy Johnson set her Instagram page on fire with a new video and the actress is basking in praises and sweet words. The movie star who was in her kitchen shared a video of herself in a skin-tight black dress that generously showed off her curves figure.

-Advertisement-

The mum of four was definitely feeling herself as she turned in her heels and showed off her behind for the camera with a huge smile on her face.

-Advertisement-

Watch the video below;

-Advertisement-
https://www.instagram.com/reel/CfOExw7oh0j/?utm_source=ig_embed&ig_rid=b3f0078a-063d-4a4b-b54a-376c1b3eda3d&ig_mid=E04CDB8D-D56E-4701-A274-794810941A75
-Advertisement-
Get Instantly Update By:  Joining Our Whatapps and Telegram Channel 

 

 

Gossipinfgo report that Nollywood Actress and Actor will not stop to Amaze Us with their dramatic Relationship fight every day by day.

A Popular Faceless Blogger Gistlover has taken to Instagram to expose A relationship between Ibrahim Yekini popularly called Stele and Temitope Solaja.

In His Words He Wrote

Hello tueh tueh otun ti zeh oooooo, una see wetin prick go cause Ehn , prick sef no go fit settle the matter 😂😂😂😂😂😂😂all these Nollywood gehs with married men Na like 5&6, set Awon small paps😂😂 so Na like this the matter take happen Temitope solaja and Actor itele been Dey knack , the news cast gan then wey be say itele wife later hear about the matter wey that one begin Dey cry say if tope no leave her husband she go commit su.icide, naso Itele and Tope end their relationship then ooo( not sure if they did sha ) long story short tope solaja sha relocated to the US and was doing pretty fine with her life ooo, not until recently wey one of tope friend , another actress upload video of herself and itele in one tight corner 😂😂😂😂naso tope see am come vex oooo, she come challenge the girl say why you Dey do his kind thing , you know say this guy Na my ex, why the lovey dovey with him?, shey Na like that I Dey do with your own Ninalowo or Joseph Joromi ni, apparently there has been news say Na itele new catch be this Debanke girl and people been Dey talk am for back , but posting that kind video further confirms it for Tope, naso the matter turn yam pepper scatter scatter ooo, wey Tope carry the screenshot give one of their mutual friends come report the matter to that one , naso that one send am to another person , like like play the matter don finally reach headquarters ooooo, wetin men want ? Una go get fine wives for house still Dey carry side hen up and down 🤮🤮🤮🤮 so as Tope expect say Devanke go apologize but instead that one too fired back 😂😂😂😂naso them begin drag themselves like yamaha generator(I pass my neigbour ) me I sha Dey wake with my two left legs that day naso i see tope solaja status oooo wey she Dey rant like rantata😂😂😂😂naso i screen record am ooo before you know it’s I begin dig like digging deep then fiam, I got the genesis of the wahala from my findings oooo, all these olosho parading themselves as Actress and ruining homes , wetin be una gain gangan ??? Baba Latin be like una no Dey check this people well before una bring them in, wonti fi obo ati oko da industry ru oooooo, egbawa ooooooo, i come in peace

Additional Details will Emerge Soon As Yekin and Temitope Solaja is Yet to Respond to the allegation .

https://www.instagram.com/p/CfPK6CEDh9b/?igshid=YmMyMTA2M2Y=
-Advertisement-