-Advertisement-

Anita Asuoha, also known as Real Warri Pikin, a Nigerian comedian, has expressed gratitude to her admirers as she explains how she committed suicide four years ago.

-Advertisement-

Real Warri Pikin took to Instagram to post a video of herself kneeling and thanking her supporters for sticking by her business despite her flaws.

-Advertisement-

Real Warri Pikin said she awoke this morning emotional and thinking about her life four years ago, but God used people to wipe away her tears.

Get Instantly Update By:  Joining Our Whatapps and Telegram Channel 

 

-Advertisement-
Boost Your Defenses!  Discover MQ Capsules & Mubact Capsules for infection support and immune system boost
NATURE'S ANSWER TO PROSTATE PROBLEMS-PROZMELLO HERBAL CAPSULE!
-Advertisement-

 

 

In her words: Dear Area, THANK YOU. I wake up this morning. Start to think of where I dey 4years ago and where I dey now hmmmmm this Life sha.

Las las na Only God dey call result
He use una clean tears co mo my eye
Who I be ?

4years ago when I give up for life, I sure say that time God Dey heaven Dey look me say ‘see this pikin wey I wan change e life in few months time just wan kill e sef throw way because of Debt’ Thank God say I nor Die O! Las las Na who give up lose!